Inside Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I no get joy
If you dey collect your money na your own
If I collect my own na my own
So make anybody,make anybody
Make anybody carry misbehave for
Me I dey vex
Make una
Make una no try me ooo
Ones upon a time
Mama say bobo lo mowo wale o
I don go
I left home to feed home
But I dey wait for better days
Sapa fit to kill a man
Na why I no dey fear woman
Na you dey fear woman
E no go sharp if wetin be my own go pass me for by
I swear e no go sharp if wetin be my own go pass me by
E no go sharp if wetin be my own go pass me for by
I swear e no go sharp if wetin be my own go pass me by
I know I dey try
I dey try
I dey grind
I dey try
As I dey try my best make I no go kill my self
Na why I leave the rest
I dey try
I dey try
I dey grind
I dey try
As I dey try my best make I no go kill my self
Na why I leave the rest
Inside life, you go learn lesson
Na person wey know person na hin dey do person
Nobody dey for me, when the money never they
Nobody stand by me, when the rabba never dey
Nobody they with me, when I no feel alright
Tears for my eyes I no feel alright ah
Nobody they with me
E no go sharp if wetin be my own go pass me for by
I swear e no go sharp if wetin be my own go pass me by
I know I dey try
I dey try
I dey grind, I dey try
As I dey try my best
Make I no go kill my self na why I leave the rest

Try try
As I dey try my best
Make I no go kill my self na why I leave the rest