Them Go Fall Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
If na from my family
Them go fall
If na from my own paddy
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
If na from my family
Them go fall
If na from my own paddy
Them go fall
Oya enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Whether you dey up oh
Wey you dey do do good oh
You cannot satisfy
The world people
Whether you dey up oh
Wey you dey do do good oh
You cannot satisfy
The world people
Baba god make you change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
Oya oya change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
See won bad people
Wey dem want make
Me suffer
Them never know
Baba dey our side
Bad people wey dem
Want make we suffer
Remember sey
Baba dey our side
Ko s’ogbon tele da
Ko siwa tele wu
Remember sey
Baba dey ur side
Ko s’ogbon tele da
Ko siwa tele wu
Remember sey
Baba dey ur side
Baba god make you change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
Oya oya change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
Make enemy dey ** for me
But baba loke oh
He no dey sleep
Make enemy dey ** for me
But baba loke oh
He no dey sleep
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
If na from my family
Them go fall
If na from my own paddy
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
If na from my family
Them go fall
If na from my own paddy
Them go fall
Oya enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Whether you dey up oh
Wey you dey do do good oh
You cannot satisfy
The world people
Whether you dey up oh
Wey you dey do do good oh
You cannot satisfy
The world people
Baba god make you change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
Oya oya change
Am for them oh
Change am
I say make you change
Am for them oh
Change am
Enemies wey dey want
Make I fall oh
Change am
They no know tomorrow
Change am
Make enemy dey ** for me
But baba loke oh
He no dey sleep
Make enemy dey ** for me
But baba loke oh
He no dey sleep
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy plan
Enemy fail
Them no get mouth oh
Emi won o gbe
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Enemy wey dey pursue me
Them go fall
Oritse femi
Them go fall
Your enemy plenty
Them go fall
Whether na for my family
Them go fall
Abi na from my paddy
Them go fall
If na for my compound
Them go fall
Abi na for my street
Them go fall
Abi na for my area
Them go fall
Abi na for my company
Them go fall
Abi na for my business
Them go fall
Abi na my real man
Them go fall
Make dem leave me
Them go fall
If una no leave me
Them go fall
If una no le
Them go fall
If una won
Them go fall
Abi abi en yanma ni
Them go fall
Abi en shi ere ni
Them go fall
Oritse femi
Them go fall
Oritse femi
Them go fall
If dem won catch you
Them go fall
If dem no leave you
Them go fall
Ahhhh
Them go fall
Them go fall
Them go fall