Enjoy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Murda it's a new wave
Shuku shuku sha sha sha
Begere bege bige gey gey
Cho cho cho cho cho
Are you feeling what am feeling
No go think say you be enemy oh oh oh
Nkan ti wan
I dey run from billings
Sapa go make you run from henessy oh
Oh oh
So I go dey fela
Blow my fufu zela
I no get time to kala
I just want to enjoy ah hey
Oya make we fela
Blow our fufu zela
We no get time to kala
We just want to enjoy ah hey
Kala brother
Odun mi tey tey
Wahala sister
Bege bige gey gey gey, hey hey
Kala brother
Odun mi tey tey
Wahala sister
Bege bige gey gey gey, hey hey
Your love killing kilimanjaro
Kilo shele kilode killi killi kilimanjaro
If you feeling me kilimanjaro
Wan ni kilode, moni kilimanjaro oh
Shuku shuku sha sha sha
Begede bige gege ge
Cho cho cho cho cho
Cho cho cho cho cho
Dogo rege migi fa so la
Some a dem be old taker
Biggy biggy boy wey dey give jinga
Clear road for the new taker
Dogor bugu logor up figi dingi
Ogo pogor dogor fungun sinmbi
No matter whagur, be gi haga pingy
Ah sugar dindin
So I go dey fela
Blow my fufu zela
I no get time to kala
I just want to enjoy ah hey
Oya make we fela
Blow our fufu zela
We no get time to kala
We just want to enjoy ah hey
Kala brother
Odun mi tey tey
Wahala sister
Bege bige gey gey gey, hey hey
Kala brother
Odun mi tey tey
Wahala sister
Bege bige gey gey gey, hey hey
Your love killing kilimanjaro
Kilo shele kilode
Killi killi kilimanjaro
If you feeling me, kilimanjaro
Wan ni kilode, moni kilimanjaro oh