Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Huhh (yea)

Yea (haha)

Huh


No be say shuut béd or Ei mama fly

Lost in the moment and watching the sky

Everything dey change as time dey fly

But Mama say patience (Be patient)

As we dey waka, journey still dey far

Plenty things don sup, but we still dey par

Life no balance, and we still dey try

Nobody fit stop am who dey check am


Surulere

Aimo ola lo damu eda

Surulere (Be patient)

Onisuuru lo fun wara kiniun

Surulere

Jeje jeje jeje laye


Life no easy, but we gats dey move

Every day na battle, we no fit lose

Pikin wey dey crawl, one day go dey run

Na who dey push steady nai go see the sun

Challenges plenty, but we no dey fear

As long as we dey breathe, hope still dey near

Dem say life be like film, na scene by scene

But we no dey fold, we dey hustle clean

Maxi T stand by me when yawa gas

When I nor fit move, na him clear my part

True friends dey rear, but I thank God for him

For dark days na him still give me wing


No be say shuut béd or Ei mama fly

Lost in the moment and watching the sky

Everything dey change as time dey fly

But Mama say patience

As we dey waka, journey still dey far

Plenty things don sup, but we still dey par

Life no balance, and we still dey try

Nobody fit stop am who dey check am


Time no Dey greet ei just Dey waka pass

But as we Dey hustle, our shine nor go gas

Wahala be like bicycle ei nor Dey stop

But we go Dey pedal till we climb to the top

Life no be beans but we Dey chop am slow

Every hustle na gra gra hmm no be for show oh

Pikin wey no cry ei mama no Dey give am breast

Na who Dey hustle steady na go still Dey collect


No be say shuut béd or Ei mama fly

Lost in the moment and watching the sky

Everything dey change as time dey fly

But Mama say patience

As we dey waka, journey still dey far

Plenty things don sup, but we still dey par

Life no balance, and we still dey try

Nobody fit stop am who dey check am


Surulere

Aimo ola lo damu eda

Surulere

Onisuuru lo fun wara kiniun

Surulere

Jeje jeje jeje laye

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status