One Day Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Olalekan
Omomi
Irawo e atan oo
Ogo e abuyo
Orin ton koyi
Wa gbo ee kakiri agbanla aye ni oo
Oni jabo oo
Nkan ti awon ara waju fi se wa fi se ni ti dada oo
Oni jabo oo
La gbara olohun
Witty
See shout out to the most high
His blessings I can't deny
I no too dey pay my tithe
But sara okin won mi oo
Yes am a sinner
Still dey help me fight all my fight
And I dey smoke e ganja
But he still dey cover me
Make I yarn you my story ee then for surulere
I remember back then ti landlord fe lemi boode
I carry my lappy
Down computer village
Before I reach ikeja omo the screen don break
I come carry my momsy phone mo ha yawo lowo Palmpay
I come use an buy new phone make me self dey bomb maye
But no be as I think am e go everything just Dey frustrate
And all of my guys don Dey ball oo emi na o dey fe sunle
Inu ikoko dudu leko fun fun ti jade
Baba answer my prayer make me self dey shout halle
And I know say one day ee one day go be one day
Baba go gborimi soke carry momsy go maley
Mama steady praying for me
Omomi oni sesin
Ninu kosi kosi
Jor malor do ju ti mi
Omo pe mio ta ju eja din din
And na korope your popsy is driving
Bose ti loo fe korin
Mo wa leyin ee digbi
Ibafo down to mowe
Surulere down to Costain
Awon temi ni gboro
Dem no Dey use me sere
Ibafo down to mowe
Surulere down to Costain
Awon temi Dey on stand by
Waiting for the day witty go blow
Make I yarn you my story ee then for surulere
I remember back then ti landlord fe lemi boode
I carry my lappy
Down computer village
Before I reach ikeja omo the screen don break
I come carry my momsy phone mo ha yawo lowo Palmpay
I come use an buy new phone make me self dey bomb maye
But no be as I think am e go everything just Dey frustrate
And all of my guys don Dey ball oo emi na o dey fe sunle
Inu ikoko dudu leko fun fun ti jade
Baba answer my prayer make me self dey shout halle
And I know say one day ee one day go be one day
Baba go gborimi soke carry momsy go Maley