DTMIDTY Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ehen
Yeah whats up
New music new head phones
Dont tell me i didnt tell you
What? can
Uhh uhhh
New music new headphones
Don't tell me I didn't tell me
Put your Phones on DND couz
Don't tell me I didn't tell you
No come talk say you no get MB
Don't tell me I didn't tell you
Don't tell me I didn't tell you
Don't tell me I don't tell you
New number new cell phone
Don't tell me I didn't tell you
This one sef on DND cos
Don't tell me I didn't tell you
No come talk say I no clear you jhoor
Don't tell me I Didn't tell you
Don't tell me I didn't tell you
Got my head phones on(new music)
I don't want no drama
Just Dey press my phone(like jejely)
Listen to some music
As I sing along (i dey chop mouth sef)
I Don dey on many things
I dey my zone (on colos on colos)
I Dey my zone (im zoned out)
What's is that (what is that)
If it's not the money no Dey call my phone
I don't want Wahala me I Dey my day
Make you Dey your Dey .
If is not for pay oga dey your dey
Just Dey your Dey
New music new headphones
Don't tell me I didn't tell me
Put your Phones on DND couz
Don't tell me I didn't tell you
No come talk say you no get MB
Don't tell me I didn't tell you
Don't tell me I didn't tell you
Don't tell me I don't tell you
New number new cell phone
Don't tell me I didn't tell you
This one sef on DND cos
Don't tell me I didn't tell you
No come talk say I no clear you jhoor
Don't tell me I Didn't tell you
Don't tell me I didn't tell you
Don't tell me I didn't tell you
No talk say I no clear
When I no reply your text now
Don't say me I don air
Say I Dey give levels
Say I Dey act like devil
No talk say i no clear you now
Dont tell me i didnt tell you
Dont tell me i didnt tell you
Dont tell me i didnt tell you