N.L.M Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
Mama no leave me yo oh
Papa no leave me yo oh
God of FineFace hold me yo oh
Hababe no follow me go oh
I came from ghetto you no fit win me yo oh
Eh eh eh
Na only me know
Dodorima fasolati do
Do do do do oh
As Omo lile
I no Dey gree yo
Gree gree gree
Dem say I stubborn
I no really know
No no no
When I Dey jama jama
Dem no see me yo
Una no Dey see
Ngwa boa mu weleya
Eh
Ojewe
Ihewemewe
Mama no leave me yo oh Papa
Papa no leave me yo oh
God of FineFace hold me yo oh
Hababe
No follow me go oh
I came from ghetto
You no fit win me yo oh
Eh eh eh
Na only me know
Yeah
Obodo bu igwe
Yamelu nmadu
Nji aka ibe
Chukwu eke go Nmadu ni che
Bia nwayi oma keije
Eyaaa sekem
Sekem
Omewe omewe
Eheh
Ihewa emewe
Mama no leave me yo oh Papa
Papa no leave me yo oh
God of FineFace hold me yo oh
Hababe no follow me go oh
I came from ghetto you no fit win me yo oh
Eh eh
Na only me know