
NOBODY KNOWS Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Swear nobody knows, wetin the boy dey feel inside, wey nobody knows
Nobody fit understand, nobody knows, wetin don xup
Nobody wey fit relate, can somebody give me peace of mind, (peace of mind)
I need some space to feel free, can somebody give me space too
Tired of feeling sober, can't control my emotions ey
Swear nobody knows, wetin the boy just dey see low-key
Ain't gonna give up yet, it's too early to see the dawn here
Swear nobody knows, wetin the boy just dey go through
I'm feeling sad inside but still faking da smile
Still compromising, still doing bad things
I nor be bad boy, I dey try my best to reach the top so don't be upset
Cuz nobody fit stop me ey
All these fkin bad belle people dem
They're tryna bring me down no no
Why they wanna see me fall I don't know
Only God wey fit set me free from this game of life
Make I dey fit dey JEJE cuz nobody understands how I feel
All these fkin bad belle people dem
They're tryna bring me down no no
Why they wanna see me fall I don't know
Only God wey fit set me free from this game of life
Make I dey fit dey JEJE cuz nobody understands how I feel say
Swear nobody knows, wetin the boy just dey see low-key
Ain't gonna give up yet, it's too early to see the dawn here
Swear nobody knows, wetin the boy just dey go through
I'm feeling sad inside but still faking da smile
Swear nobody knows, wetin the boy just dey see low-key
Ain't gonna give up yet, it's too early to see the dawn here
Swear nobody knows, wetin the boy just dey go through
I'm feeling sad inside but still faking da smile
Still fighting myself from my own self
I don't know how I gonna solve these tests
Only Jah fit gimme strength