Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

ASAPARETE

Hahhhh

Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy

Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy Jiggy

Badone.

Let's go

Everything deh …deh deh

She go whine 4 me…she go whine for me

She go twerk 4 me

Me N her go deh

I go manye wu ye


Everything deh …E deh

She go whine 4 me, she go whine for me

She go twerk 4 me,

Me N her go deh,

I go manye wu ye.. maybe wu


OGA easy, jiri nwayọ

OGA easy, Wunke jiri nwayọ

OGA easy, jiri nwayo

OGA easy


Shey we go deh

I go deh

She wan deh with me, she wan deh

I gat a lot of things on my mind

Dirty things wey deh make me think a lot

She gat the melody

Melo make i Dey wit My shima, my shima

Girl! U drive me crazy

So much thing

Wey deh cool my mind yeah

Na only U deh make me feel D RAW girl

My girl


Baby koko D tone

Porokototo

Toto, Totodike

Melodies melody

She go Toto , popo

ASAPARETE

Popo

Cocodico

She go Popo , popo

she gat chop breakfast

I go give her 40.6.9

She sabi D tone

Popo D tone

She gat D torototone

Popo


My woman, my woman

My woman, my woman

My woman, my woman

My woman, my woman

I love d way u sound

She sabi ham

Make u sound ham

Ahh Hnngh

Nwanyi Oma

U give me something front and back


Girl! U drive me crazy

So much thing

Wey deh cool my mind yeah

Na only U deh make me feel D RAW girl


Baby koko D tone

Porokototo

Toto, Totodike

Melodies melody

She go Toto

ASAPARETE

Popo

Cocodico

She go Popo

she gat chop breakfast

I go give her 40.6.9

She sabi D tone

Popo D tone

She gat D torototone

Popo


Easy na u wan wound me

Na so na so we deh feel ham nah

Make we go for the second round

OGA I don tire

U never see anything

Hahaha

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status