
Igbo ft. DTruce Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2013
Lyrics
[ti:07 Igbo ft. DTruce]
Intro
All my G’s una dey fine
You say
All my G’s una dey thight
You say
All the girls sef don’t look right
You say
Why everywhere come dey bright
You say
I dey feel like a champion
I feel like a man
I dey feel like a champion
I feel like aero plane
I dey feel like a champion
I feel like a man
I dey feel like a champion
You no go understand
Wetin dem say make you no dey smoke, igbo
Wetin dem say make you no dey take, igbo
Tori ***jokodo, igbo
Charlie no dey smoke morocco, igbo
Wetin dem say make you no dey blow, igbo
Your mind no strong na you know, igbo
Your body fit dey benin oh, igbo
But your brain go dey Sokoto, igbo
This na the story of pastor daughter
This girl love me
And me sef I love am
But family problem no let us stay together
I was **, she was pretty, dem want put asunder
Na so I got ** for one kind corner
She agree for me
But her brother warn am
All these stupid rappers wey dey like to smoke igbo
Fit put your back for ground one time gidigbo
She say na lie, say she no go listen
Say if dem separate us, she would go missing
See better kpomo this boy no won let me chop
Na so the brother come hatch plan
To set me up
The guy cook for us unto future inlaw things
I no think say he give her rice
And give me beans
But as a hungry man
I no even try to reason
The pepper and maggi sweet guy bone the seasoning
Some seeds dey inside but I lick my fingers
I eat up to four plates
Anytime dem bring am
Complement the food
So I told him courage
This na better spicy beans and porridge
I chop *** finish and clean mouth gidigba
I dey listen to trey songs
I dey hear eriga
I dey drink water
I dey taste pronto
My body sit down my mind dey do azonto
I come dye sweat, my heart dey beat fast
I come dey laugh like ****
Even bola dey observe, she dey shift small small
Cus she no understand this new one at all at all
Ha, small time I come pull shirt
Small time I off singlet
One time I pull trouser
Sharply I pull boxer
Bola come burst and cry
She say I dey smoke
I come dey lie
I found weed in a hopeless place ***
Cus my fence no fit chest this marijuana
Wetin dem say make you no dey smoke, igbo
Wetin dem say make you no dey take, igbo
Tori ***jokodo, igbo
Charlie no dey smoke morocco, igbo
Wetin dem say make you no dey blow, igbo
Your mind no strong na you know, igbo
Your body fit dey benin oh, igbo
But your brain go dey Sokoto, igbo
My boys tell em true she frown a lot
You should smile more
And im like it’s a cold world
What do I smile for
Everything been going wrong
But it aint my fault
Im tryna fix the wrong but I cant
Now that’s my fault
My boys tell me smoke a blunt every now and then
Shit got me feeling happier than I could understand
Shit got me feeling like the nigga
Got the upper hand
Screaming at a cup with a gun like im superman
Im never running out when im rolling up
Right before class I puff one if I aint high enough
Im probably smoking supersized
With a syrup in my cup
Putting on my dark shades
Vision like im Robocop
My name is D Truce abeg help me remember
Cus my body’s right here
But my mind is in December
Im sounding like a junkie
Sorry I apologize
Wrote my verse in twenty minutes
Didn’t have to memorize
Shit if I was president
Weed would be legalized
Red T-shirts on, juts to match my red eyes
Puff a blunt pass it to canaby on the left side
Walking like im tryna stay balanced on a landslide
Omo is this microphone on
Am I supposed to be rapping
Or am I singing a song
Shit omo my head don dey turn
Producers switch off this mic
Cus right now im gone
Wetin dem say make you no dey smoke, igbo
Wetin dem say make you no dey take, igbo
Tori ***jokodo, igbo
Charlie no dey smoke morocco, igbo
Wetin dem say make you no dey blow, igbo
Your mind no strong na you know, igbo
Your body fit dey benin oh, igbo
But your brain go dey Sokoto, igbo
Outro