BOP Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Eroboy
What's up
What's good my nigga
Cartoon color timber
Black on black
Everybody wear en band
No around
Many men dey alert
Dem no laugh
Girlie Dey para
Slap her yansh
E just dey bounce
Water water burri bounce
E too dey shake
Their strong men dey do gas
I can't relate
Me I puff my kana
For maru way
In a legendary style
Like the pharise
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody feeling the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo
Just made another milli
Big big bands
In the shelves
Boy so golden
I'm a golden brown
Big Respect skepta
You a bad man
Use girly yansh
For emotional support
When dem see me chop life
Dem go dey fugbo
Inshallah
My soup go dey boil steady
Potopoto
Potopoto
Aba boy
Aba boy
Aba boy
Wanna pull up in a maybach
Make everybody wey see
Just feel swag
Make My skin shine like a diamond
People call me Eroboy
Me I be a golden brown
I love it when you put
In a brown paper
Hustle and pray
Make I fit dey get the paper
Have myself all stacked up
For my safety
Make I fit dey pull up in a lambo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody feeling the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody feeling the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo
Yellow yellow yellow
Every shawty putting on yellow
Yayo yayo yayo
Everybody sniffing the yayo