![Afrobeat most wanted](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/26/327bedf2291c4848b082db4eb2b9d230H3000W3000_464_464.jpg)
Afrobeat most wanted Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Ehe ehe ehe
(TENSION)
Aha aha ah
(WAHALA BABY)
I go enter the place wey dem no know oh
When I drive for the road
I cause go slow oh
Afrobeat most wanted
Shey you know oh
High tension number one
For the zone oh
''No be mouth
When I drop the gbedu
U must dance
Shout out to does
Wey dey support from
The start
Na only jehova
Go make una large
Na me lead no mean
Say na me sabi pass
Fine girl bring your
Ass make I clap
Bend ur yansh make
I divide into half
Spray u pounds
Even dollars na water
High tension number
One no fuga
Enter the place
Start to dey Spray
High tension
Electric wey dey raise
No time to waste
Rotate your waist
Bend over make I show
You how e be
Afrobeat most wanted
Na me be the plug
Na me be the socket
Anyhow e be meself
I go rugged
Outlaw boys hope
Say una Mount me
Afrobeat most wanted
Na me be the plug
Na me be the socket
Outlaw boys hope
Say una ready to run dem
No Time to waste
More time to disturb dem