River Niger Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Things don red
Very different from bala blu
Sapa dey beat we black and blue
Apa ti jabo, wetin man go do?
And some dey chop the revenue
Many many men dey
But sometimes I feel alone
Na jagajaga be the ruling cruise
And Jagaban con dey rule the youth
Yeahhh
And nobody wan soro
Ahhhhh
Everybody na bolo
Where my people dey?
Where my people dey?
Where my people dey?
Se base ma wa re?
I'm sorry
If I do something wey no normal
Na condition
Na him make crayfish to bend o
My eyes are blurry
Ah kilode
Body dey pain me
I wan go swim for River Niger
I wan go swim for River Niger
We survive on a daily
(Baba ba mi se)
Gotta get the kpa
With no failing
(Cuz I cannot fail)
Feed your family
And your brethren
Cuz the government
Sold us fake dreams
Where my people dey?
Where my people dey?
Where my people dey?
Se base ma wa re?
I'm sorry
If I do something wey no normal
Na condition
Na him make crayfish to bend o
My eyes are blurry
Ah kilode
Body dey pain me
I wan go swim for River Niger
I wan go swim for River Niger
(I cannot lie
It's a wonderment
Dem dey play us like tournament
Steal money
Still lie
Murder hundreds
The fire cannot die though
We must not relent
Fight fight fight
Until the end)