The Streets (NLITS) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
You know in this street no love for you, my brother man
No go dey act like say you wise like king Solomon
Omo olodun yerawo, watch ko stay focused
I no where this cana dey gbemilo
Awon ko ti pa wo since early 90s, early 90s
Wo anywhere lo, fine rich dark skin boy
Wo bo she dan ologo mawole
Ogo shana, ogo shana
Abia umaiha, cannot tell you who I am
All money bullion van, ogba eyan Tdollar
Make una no try me, sexy daya lorun me
Awon ko lolorun mi, I go call them on duty
Backy ninu 250, casamigo we MD
No gara but no jonzing, Montana eyan Tony
I don't wanna hear story, all my worries don pass me
Make my haters no pass me abeg