![Garden ft. Thatgirl Lily](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/06/395ffbbd80d944f7a0579db34693b12cH3000W3000_464_464.jpg)
Garden ft. Thatgirl Lily Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh my baby sweet pass jollof
Your love dey do me like say
Me I don go shack pami
Anytime I dey alone
See Na you be the one
Wey dey run through my mind
Fine girl see wetin you make
Fine boy don dey do for your sake
Oh my baby tell me
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby
Girlie don fall in love
After I tell am say I no go fall for you
On God
The kind of love wey you give to me
I swear overdose
My friends say make I no go fall for you
But I do
Anywhere you go I will follow
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Who's in the garden
A pretty fine girl
Can I come and see you
(onyeoma o nwayi oma o)
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby
Onyema o nwayi oma ooo
My baby
Sweet my body like oroma o
My baby