Do Again Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Do Again - Ys.manrasta
...
(instrumental plays)
Kele tell me say she nor want do again
i give am money
she take am samankwe eh
she tell me say nor be money full her head
ehn
make i tell her say the boy nah give and take
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again
Gra Gra Gra
nah so me dey do
off ya pant and bra
ah ya me go pull
stand and firm
nah so me deh wound dem
no mata wat me
i nor send you
girl wen dey shake her body for me
no money
i go give you doggy- fada give you go share the money
my hunny
i know u deh corny
say leg deh carry like bumba
ride me too fast like say she be thundra
hmmm
baka dey talk a thunder
wetin i deh find for her body dey for under
all da signs and wonders
she dey show me coz of my anaconda
ahhhnnn
she sabi put uhm..... inside my pumber
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again
say mama told me to avoid women but for this body i go die
all the big money when i dey give you to manage you say i nor try
who be the motherfucker when dey text you can deh tell me say nor be your guy
your mom deh tell me say
your mouth deh bitter me come deh tell.me say nah lie
your mother sabi like caterpilla
when ya mama deh push
e deh push e deh burst medulla
nah why i go eat like....abina
come play am like.....phelomena
bad girl
regina
sorry not regina
bad girl
senorita
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again
ah eh you go do again
ah eh eh eh
you must to do again