Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Every day is a different day

Omo make I just make my case o

Make I dey run my race o

Make I no too dey craze o oh

Cause the aza is a answer

And I just dey take my time

Don't stress me

If e no be money

Mehn I no dey do again

Again

Dey play

Remain

For this

Gbege

Wetin I go say

E no be today when you don cast yourself

E no be today when you

Dey on your

Dey on your

(Dey on your)

(Dey on your dey)


Oya dey on your dey

Dey play with your face

Dey play with your name

Dey play with your

Play with your future o

Nobody go wait for you

Nobody go stop for you

Na the wey the life dey work

Na the wey the thing dey work o

(Everyday is a different day)

(Wetin I go do)

Thing dey work o

(Pepper dey for my head)

(E don full for my head)

Na the wey the thing dey work o

(Everything is a problem o)

(Everything is a hustle o)

Thing dey work o

(We just wan rest)

(We just wan rest)

(We just wan rest)


(Ey)

(President wetin you go talk now)

(Omo, me I no know sef)

Presi presi presi presidio

(Ah ah, dollar don reach 1500)

Different day

Presi presi presi presidio

(Suffer suffer for what)

Election dey full our head

(Enjoy for heaven)

Election dey full our head


Everyday is a different day

Take care of yourself

Take care of your mind, body, spirit and soul

Or else you go dey go

Somewhere you no no know

E go just be like-

O ti wo

O ti lo

Cause no matter the vibe

Just know that e go enter your eye

It's better that you leave am for life

For life

For life


Different day

Different day o

Different day o

Different day o

Different day

Different day o

Different day o

Different day o

Dey on your

Dey play with your

Dey play with your

Eeeeh eh


Is a different day

Is a different day o

Is a different different different

Is a different

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status