HEAR Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
Ah
Ah Yeah
It's Kegan
Ah
Dem be Dey think say na me do pass
Ah
I be fine boy I don't need contrast
Ah
Tiwon Ba sare Tete won ma kogba
I be Edo boy I no Dey carry last
Ooohh all say, say dem go hear Hear Hear Hear Hear
Say dem see me for there there there there there
Omo dem go Tell Tel Tell Tell Tell
Oh Aye
Say dem go hear Hear Hear Hear Hear
Say dem see me for there there there there there
Omo dem go Tell Tel Tell Tell Tell
Oh Aye
Ahh, blessing cover me All my blessings from God
Mi o Foor
I go march Dem like Ford
Blessing cover me All my blessings from God
Mi o Foor
I go march Dem like Ford
OVER ahh, ahh
Ahh,
ahh, OVER
Ahh, ahh, ahh
Before anything wey I put my faith in
I must call on God o
Even when I'm down Torn legs and Am shaking
For I no go fall oo
Ope Oluwa la shea ngbe
And when you see As I Dey Win
Oooooh all say,