Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

We're living a life where things are unsetting

Everything they do just dey affect we

But all the same we cannot run from it. Oh oh yeah yeah yeah


We're living a life where things are unsetting

Everything they do just dey affect we

But all the same we cannot run from it. Oh oh yeah yeah yeah


1997 sure a boy was born

To a sinful world where no one support

He walk through many death row make the boy for burl

And many many struggle make Owu comot

But all the same he still dey hope on God

Na Oluwa dey run am your nor fit wait comot

If story nor too sweet you nor suppose talk much

Before you talk one talk two Dem say the guy don mouse


Major respect to the man Deluxe

Sent your regards make E fit reach God

Ovwiogbere nonē Ose jivwigho

Oyeropho avwiane Ogenebiko


When I was 11 I asked God what's the level

Boys don dey bubble me myself I gat to hustle

So I gat nor death row

So I pull up on the hustle

Wake up in the night

Press Lapi till the morning

Just because of the money

Make I fit bless mommy

They tryna fall me

I nor dey fall I'm not that clumsy

This is Emerson killing the beat like Dutchavelli

Dating a mermaid never gonna make you famous so catch your cruise break her heart

God nor go shame us

Your friends weren't there when we both fell in love so now you gonna tell me why they gonna be the Judge

That's stupid for you never ever bill a nigga


We're living a life where things are unsetting

Everything they do just dey affect we

But all the same we cannot run from it. Oh oh yeah yeah yeah


We're living a life where things are unsetting

Everything they do just dey affect we

But all the same we cannot run from it. Oh oh yeah yeah yeah


Say the hustle go pay (Pay)

Hustle go pay (Pay)

The hustle go pay ey ey

I dey grind for mummy (Mummy)

Grind for daddy (Daddy)

Hustle go pay ey hustle go pay ey

Ey ey ey ey eyyyy

Say the hustle go pay

Hustle go pay ey ey ey eyy


Yeah (Yeah)

It's been a long time coming (Coming)

Mama told to me boy you gat to go get it (Get it)

Cause where I come from nor too sweet (Nah)

So I have to make sweet huh (Yeah)

I hustle with my brother 24/7 no sleep (No sleep)

Ey say the hustle go pay ey ey ey ey eyyyy

Hustle go pay (Pay)

I dey grind for mummy (Mummy)

I dey grind for daddy (Daddy)

Hustle go pay ey ey ey ey ey eyyyy

Na the hustle go payyy....


Nobody go dey for you

Nobody go dey for you

Nobody go dey for you oh


Now the money don dey come dey dey

Everybody want dey gum body

Na my matter Dem dey yarn for street

Now the money don dey come dey dey

Everybody want dey gum body

Everyday na holiday..

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status