Fall Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Fall Lyrics
Hook
Anam asi gi ihe chukwumere di’nma 2x
Ihe chukwumere di’nma oga dighide 2x
Small boy turn bigi man odinaka 2x
Odogwu no Dey fall agidigba 2x
Verse 1
Me I no go fall
I just Dey flex my life on a steady
and I like to ball
Who dem be who dem be o
Make dem come
And I go show dem say
na me still be the don
Hook
Anam asi gi ihe chukwumere di’nma 2x
Ihe chukwumere di’nma oga dighide 2x
Small boy turn bigi man odinaka 2x
Odogwu no Dey fall agidigba 2x
Verse 2
Years ago
Dem been Dey talk say
I no go blow
Now I don Dey show
And when I pull up
Omo dem must know
And if you want to see me
Make you dial my number
But if I don’t want to see you
I’ll put you in your place
Outro
I just Dey play around o
Hahaha
Tremor No shaking