Forward Ever Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
E yah yah
Aro-z in the building
Mad things
Mo gbo ju mi so ke Oluwa sha nu the boy yi
Aye n re ti e Jo ma fi fi mi se eleya
Wan fe je se mi i no gree, dem come dey para
Wetin eye don see I no stop,I no go tire
Forward ever
Stacking my money to the ceiling
I nor get time for the broke talk joor
Omo iyami Mo ni ko mu tajeh ro
No go dey form say you big pass u be
You driving benz you nor get the for the fuel what's the point
Na who you dey whine
Omo na pressure dey kill pesin no let dem pressure you.
Mara motor sha ma jeun naw
Ogbeni owo ounje lemi shi nwa
little money, soonest spending
Toba lo wo je ki awon padi e jenbe
Cause you know omo boys dey try for this country
Omi lo po ju oka lo
Say i swear we go survive
No we no loose guard
I swear we go survive we go survive
Mo gbo ju mi so ke, Oluwa sha nu the boy yi
Aye n re ti e Jo ma fi fi mi se eleya
Wan fe je se mi i no gree dem come dey para.
Wetin eye don see I no stop I no go tire
Forward ever
Stacking my money to the ceiling gan
I no get time for the broke talk joor