Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Nsala

Nobody knows

How many I don dms

If anyone knows

How many times

I've wished you're mine

If they do

They do


They'll call me stupid

Stupid

Wetin you do me

Do Me

Na me wey dey form odunga

Ozumba

I carry head like Zumba

Huh


Na me wey fall for kele

Na you wey dey

cause my gbege


Baby no go

Show me shege

Turn my blues to reggae

Ahannn


Say Make i nor loose

My side

I go chop your

Make i chop your

Chop your


Oh my Nsala

Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala


Your body

Way dey me crase

You dey make me mara

And if you give me

One more chance

I go die for your matter

Baby just calm down

Clam down

Calm down

Yeah

Baby i

Baby i

Want you for my life

Your body way dey turn

Me on

E dey burst my brain

And anytime

You call me girl

I will gladly wait


Wait for you baby


Baby wait wait ah

Ah


Oh my Nsala

Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala


Make i chop this your

Nsala Nsala

My baby

Nsala Nsala yeah


Nsala Nsala

My baby


Nsala Nsala


Nsala Nsala

My baby


Nsala Nsala

My Baby


Nsala Nsala

My baby


Nsala Nsala


Wait for you baby

Wait for you baby

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status