crazy love ft. staker & Yzkid milze Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ugh yeh ugh
Fine girl
Omo wetin de sup
Why you carry your biggi butty pass bad man for front
Fine girl
Omo wetin dey sup
Why you carry your biggi butty pass bad man for front
You dey high me like pami
I go drink you like garri
U dey do me magneto
Make man feel alright
You dey high me like pami
I go drink u like garri
U dey do me magneto
Make man feel alright uh uh uh
Ebelebe ugh ye ye ye ye
Ebelebe ugh
Ebelebe ur back side na elelele
Uhg uhg ebelebe ebelebe ahn
Baby calm down joor
Shey you know sey many man won come noor
Pullup in a biggi benz next my door
No come dey do like u know know wetin sup oo
Geli for your case e go be one man down
Me i go fight till i go downtown
Omo if na madness me i go run town
I don't care yhe
You drive me crazy girlllllll
You drive me crazy girlllllll
I dey my eye for you
Make i buy gucci gucci prada for you
Bring the table i go set am for two
Cos of this weather na weather for two
Hold you in my arms as we watch cartoon
See fine girl with her own melody
Give me ginger i no go tell your daddy
No go lonely we go cinema thing
The way you dey my my head like you do me magic
And if you catch cold you go chop my stick
To my mansion
No question
My intentions
And emotions
Your conclusions
De pressure ugh hh
Ugh yeh ugh
Fine girl
Omo wetin de sup
Why you carry your biggi butty pass bad man for front
Fine girl
Omo wetin dey sup
Why you carry your biggi butty pass bad man for front
You dey high me like pami
I go drink you like garri
U dey do me magneto
Make man feel alright
You dey high me like pami
I go drink u like garri
U dey do me magneto
Make man feel alright uh uh uh
Ebelebe ugh ye ye ye ye
Ebelebe ugh
Ebelebe ur back side na elelele
Uhg uhg ebelebe ebelebe ahn