Ajah si ikotun ft. Bizzonthetrack Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I want the life
I want the cruise
I want the girls
them fine die
They love me die
They love me ah
They love me wooooo
I want the cruise
I want the life
I love the grime
I'm on the grind
Garz to make money anyhow
A 9 to 5, I work it out
Me I tire to dey wait on nobody
Fuck anybody
Dance to the tune of a nigga ma ya lole
Take care of my own thats the code eh shayo
Up till the night come the morning a nawo
Can't you see
We ain't kids
Play by play the rules wa ma gbeke lole
All I say is
Do something
Press Lapi
Anything
Kowo sha ti pe
Kowo sha wole
Kowo sha tide
Gbomo wole
That goes to say
I hustle say
Then we go know say the hustle don dey pay
Real life
Man tell you real life
Yoo why?
Omo na as shit gwarn
Tell I
Till I go ground
Say na on life
Say na one chance we got
Bisi brought me on the track
Then he said kill it
911 they let the cat out the bag spill it
I envisioned the good life man i keep dreaming
Gbomo meji pelu heartthrob mi if she won't kill me
Jaiye times two
Ajah to ikotun
Fagbo and screw
Paper lawa ka n'school
CGPA mi ni food shit it ain't cool
Elon musk baby
Delivery date baby yin ti due
Life of the party extra large can't be petty
God wey dey direct my life jeez baba i like this settings
On a scale of 1-10 uhh me i go give you 30
Coz on days wey man face am alone oluwalosikemi
Orin yolo lanko cause you only live once
I risk it all on everyday for the big wins and returns
Aye o pe meji lo difa fun alapomeji
Igba to n ti club bo lale lo fin pe lalapo plenty
Real life
Man tell you real life
Yoo why?
Omo na as shit gwarn
Tell I
Till I go ground
Say na on life
Say na one chance we got
I want the life
I want the cruise
I want the girls
them fine die
They love me die
They love me ah
They love me wooooo
I want the cruise
I want the life
I love the grime
I'm on the grind
Garz to make money anyhow
A 9 to 5, I work it out