
Believer real Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Believer real - Kenzy west
...
Them call me Kenzywest!! Activate
I know wetin I Dey do even them vex as I Dey do, I’m that sharp guy, you no fit dup
I’m a bad boy oh oh oh, As a bad boy oh oh oh
No cun Dey wyn,
me Dey vex,
wetin make I do
Wetin you expect,
I go hard I just wan deliver
Like o hard Buh I Dey deliver, Oshamo
I’m a believer
Reason with me, I do wetin please me, reason with me
As I Dey ignore, I no mind them rumors
Feelings pass all this rumors
This thing Dey do me like am on Claro
E no fit tire me as I Dey pawo
Pray make maga sanwo ah
I might go harder,
Faster make nothing bother I wonder
Where you Dey? When man Dey suffer
I rest my case, you go explain tire
Day by day different para
As I Dey kanra, I’m there master
Better days ahead, be happy some Dan die and rest,, I loyal God abeg, make I no tire Ehn
Push!! Push!!!
Omo to shan Dey for Dm, I no get time na money full head
I’m a believer new preacher
As I Dey ignore, I know mind them rumors
Feelings pass all this rumors, otipe tatin runmo
If you give up, you insane
I woke up pull up west way
Long way but right way
We coming up some days
I rest my case, charge up activate always on point
Coming on God
Kenzy man of God
Dream on top
Them start to talk mi o gbo nkan nkan
I use to preach