Gwaragwara (Ouu Ahh) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh yea
Yeeeaaaa
UP!
Yea we bad like that
No dey dull like like that
Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that
Them dey call me Balloteli we dey ball like that
No no we no dey pull out we dey kpro like that yea!
When they see me balling mhen am in my zone
I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone
Always chilling in the sky like say the boy na drone
I'm a king like Tchala mhen am on my throne
Yea we dey ball (Ouu ah)
Fresh outta bed (Ouu ah)
Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh)
We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh)
Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh)
Who dey knock who be that (Ah who be that?)
Let me be let me crash (Let me crash)
I've been busy counting my money
We no dey borrow we dey dash (Dash dash dash)
If you want it you can have it
Take it all spend my cash (Spend my cash)
God go punish anybody wey go tell me say na trash yea (Your Father)
Yea am busy making money moves
Making uncountable damn it's incredible
I'm more than just wicked I'm callus I'm terrible
I'm locking the game left her back just like Taribo
Your bae she been wet and I'm surfing like malibu
She on the line damn I call her my barbecue
Chop her with hands no no no cuticle
Supernatural me I'm something like Menatou
Yea we bad like that
No dey dull like like that
Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that
Them dey call me Balloteli we dey ball like that
No no we no dey pull out we dey kpro like that yea!
When they see me balling mhen am in my zone
I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone
Always chilling in the sky like say the boy na drone
I'm a king like Tchala mhen am on my throne
Yea we dey ball (Ouu ah)
Fresh outta bed (Ouu ah)
Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh)
We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh)
Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh)
Yea we swerving through the pothole any kinda way eh
She dey gimmi head Ogboni like a ritualist hm (Ogboni ogboni)
Killing beat on a daily na akamu case eh (Case)
Mhen I show up in the building like I got the keys
Nobody wavy as me ey
Nobody do it like me (Ok!)
Yaba left me in the building they right cause nobody crazy as me
When I dey hustle no accolade
Nobody dropping in cash for me
Zipping the trench in a tea cup
Now your shawty she wan link up ok!
Yea we bad like that
No dey dull like like that
Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that
Them dey call me Balloteli we dey ball like that
No no we no dey pull out we dey kpro like that yea!
When they see me balling mhen am in my zone
I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone
Always chilling in the sky like say the boy na drone
I'm a king like Tchala mhen am on my throne
Yea we dey ball (Ouu ah)
Fresh outta bed (Ouu ah)
Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh)
We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh)
Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh)
Who dey knock who be that
Let me be let me crash (Let me crash)
I've been busy counting my money
We no dey borrow we dey dash
If you want it you can have it
Take it all spend my cash

UPBLOWN!