Natural Something Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2013
Lyrics
I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
TY mix
Sound Sultan
Naija Ninjas
It is a natural something
When I see you do the strong thing
Go shawty it’s your baiday{birthday} Go shawty it’s your baiday{birthday}

I no be cassanova but I like woman dem…ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem
Omoge no be lie I dey reel in your soul
I know you are one in a million soul
Dash you anything even silver and gold
No mean say I wan carry you go
Omo everyday you killing them, you killing them o
Natural things, no silicon o
You giving men horn like a unicorn o
But really don’t get me wrong
See No strings attached
I go buy you diamond No strings attached
I take you go shopping No strings attached
Cause na wireless things No strings attached
Eh oh oh No strings attached
Make we just dance No strings attached
So don’t be thinking wrong No strings attached
I only appreciate you as a wonderful work of God
I spend my money everyday ontop woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something
When I see you do the strong thing
Go shawty it’s your baiday{birthday} Go shawty it’s your baiday{birthday}
Go shawty it’s your baiday{birthday} Go shawty it’s your baiday{birthday}
I no be cassanova but I like woman dem…ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem
Woman too fine I no fit economize you girl
Going through pain you need a man wey go nice you girl
No minimizing sultan go maximize you girl
Cause you deserve everything wey dey shine shine my girl
Shey na BB Torch or na BB Porsche
Or na human hair even in a rush
Just to make you blush I go yan dust
I go freestyle just to make you smile
In the mean time you’re not mine
We go feel fine but no kain
On behalf of all the men oya come make I spoil you o o