![Good Life ft. Seun Anikulapo Kuti](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/00/34/rBEeM1fvKWeAXoh5AACeOvU9U64255.jpg)
Good Life ft. Seun Anikulapo Kuti Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Intro
Give me good right and justice
Give me good roght and justice ye
Give it to me give it to me me want
A good life mr president me want a
Good life mr mr give it to me give it to me
A good life wey we all need for naija
This dem go dey employ in overseas ni naija
A good life wey we all need for naija
Naija in africa a good life wey we all
Need for naija this dem go dey employ
Too much overseas for naija give it to me
Give it to me a good life wey we all need
For naija give it to me give it to me
Say I want to see my people living in harmony
Want to see the farmers making so much money
Politicians go stop the incurning wey we road dem
Forget sey dem big tummy I want to see street light
For me city good roads and good water for me society
I want to see the police dem protecting other citizen
Innocent souls wey dey end up for prison I want
To smell people writing justice no more corruption
And no more prejudice I want to feel so high like I can fly
Am a born nigeria you know what I mean we never sey die
Oh no sey we staying alive o ye sey me want a good life for
Me kids me want a good life for me wife and husbands
A good life wey we all need for naija this
Dem go dey employ too much overseas
For naija a good life wey we all need for naija
Naija in africa a good life wey we all need for naija
This dem go dey employ too much overseas for naija
A good life wey we all need for naija naija in africa
I make my own and make your own make we
Give a little to those who no get tolo dem leader
Ask me the way to follow dem sabi sey the youth
Dem go lead tomorrow fine boy butter go jaburata
Cos the slim and thin dem go get fatter and the
Government go dey stop to dey burn and scartter
Or dem commot the things dem seize for the boarder
Make we come together and all unite love your neighbour
As you love my wife every night make you dey say your prayer
For me beloveth country nigeria make we move to a higher
Level of oppress the devil lack of the **** with ****
But when I was sitting on a family big table with enough
Rice and chicken enough vegetable Jehovah don bless we
Ye we know we are able to blow off the fuse and cut off
Dem evil
A good life wey we all need for naija this
Dem go dey employ too much overseas
For naija a good life wey we all need for naija
Naija in africa a good life wey we all need for naija
This dem go dey employ too much overseas for naija
A good life wey we all need for naija naija in africa
Blackface me ye ye gaun gaun my people
Blackface naija what we want is the best
Things of life so please plea for me please
Put dem light on the street you know what
I mean and let the children have their education
That is the essence and that’s the future of we
Father land you know what I mean and think
Of police *** is nothing to be scared about
And no need for the d*** you know what
I mean nigerian is time to be as one so who’s
Gonna lead us now cos we want a good life
A good life wey we all need for naija this
Dem go dey employ too much overseas
For naija a good life wey we all need for naija
Naija in africa a good life wey we all need for naija
This dem go dey employ too much overseas for naija
A good life wey we all need for naija naija in africa
We need oo naija in Africa
Me want a good life blackface dey say so
Me want a good life evergreen popopopo