Popsy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
So you think you sleek, uhn?
You gon walk all over me, think I'mma give up
Many many steeze dey ground wey una dey sleep on
I got too many keles, they wan lead me on
Everything so far gone with me
So never you try me, m'aderan iya
Cos oma je'gi iya
And I no dey like to carry person for mind
Fuck around, find out why
So why would you test me?
When you don't even know where to get me
Nobody know who you are
And you fit senior me by far
But your popsy no fit do anything for me
Your daddy no fit do anything for me
Your popsy no fit do anything for me
Your daddy no fit do anything for me
Look me on my way up
This cause for a wake-up
They have no idea
How I'm getting the bread up
I know that they fed up
They can kiss my ass
Money wey long, you'd sit down
And everyone know I'm in town
Je n gbe e s'aye, no dey frown
You no fit dey get problem when you're rolling with me
That's why my mom ni ki n maja
Say Rinu you'll be popular
Nah money go dey find you now
If dem dey find your trouble, avoid them
But my papa ain't raised no bitch
Not my first rodeo, bitch, I ain't news to this
Don't fuck with my adrenaline
My demeanor, e be like Jesus
But your popsy no fit do anything for me
Your daddy no fit do anything for me
Your popsy no fit do anything for me
Your daddy no fit do anything for me