Outside Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
wo wo wo wo wo wo wo
yeah
omo na do re mi fa so ko to la moti do
Turner
baby see me con dey frown
shey we con dey fight ehh
why you wan send me outside ehh
abena ri mi o le ju pa
baby sha tin ja e
sho de fe le mi sita eh
Girl if you allow this thing dey go
Like this then I don't know
Shey you wan make i kolo ah ah
I just need that girl wey me I know
Wey fine pass darego
take away my sorrows na na na
baby see me con dey frown
shey we con dey fight ehh
why you wan send me outside ehh
abena ri mi o le ju pa
baby sha tin ja e
sho de fe le mi sita eh (normal)
mood swings don enter the matter
con dey think I be the matter ehh
omolewa don come with wahala ah ah
doubts for relationship normal
if e go too much dem girl na danger
so make you just stop with all this drama
Girl if you allow this thing dey go
Like this then I don't know
Shey you wan make i kolo ah ah
I just need that girl wey me I know
Wey fine pass darego
take away my sorrows na na na
baby see me con dey frown
shey we con dey fight ehh
why you wan send me outside ehh
abena ri mi o le ju pa
baby sha tin ja e
sho de fe le mi sita eh
omo na do re mi fa so ko to la moti do
TT Turner na na na
wo wo wo wo
wo wo wo wo