Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Intro

Any where you hear IRAWOLOMO

just know say na Banger!!!


Tbamz pon da mic ooo

Eh eh eh eh eh oooo


Good bye

To those bad days

Living life with no regret

Many times I don make mistakes

But with God favors

Found my own way

Them don use me play

Ohh DaDa

Many times I don face yawa

Call on them

But dem use me dey gara

Do my thing my ways

Me and ma Dawgs

We Dey push am

Eh eh oo eh


Chorus

As oluwa butter my bread oo

No use your hatred

Come dey vex ooo

Living good life

With dem best ooo

Awon temi verified

Better rest oooo


As oluwa butter my bread oh oh

No use your hatred

Come dey vex ooo

Living good life

With dem best ooo

Awon temi verified

Better rest oooo

Better rest ooo

Better rest ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oya

Better rest ooo

Better rest ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oluwa na him dey bless ooo


Verse

Oluwa na him dey bless me joor

Gbogbowo koni kunle le afford

Doju ti awon ton yeye mi joor

Kin ni owo lowo Kinle gara tan

We sabi no be learn

We sabi all of them

Wani omo yen try

But dem no fit help

You get am before na old story

Music make me lost I don dey smoke Polly

Mama ni sho fe korin

Abi you wan go school

But mo join bad gang

Cus I wan know book

Awon eyan ti Komi

Bosen sase

I don dey hot

Ole soro kinwa dake

Oluwa butter my bread

Make I dey pull up inna rolls roylce

Pull up inna Benz

Listen attentively ko gbo

Gbedu toh bam

Man of the year Pelu Tbamz


Chorus

As oluwa butter my bread oo

No use your hatred

Come dey vex ooo

Living good life

With dem best ooo

Awon temi verified

Better rest oooo

As oluwa butter my bread oh oh

No use your hatred

Come dey vex ooo

Living good life

With dem best ooo

Awon temi verified

Better rest oooo

Better rest ooo

Better rest ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oya

Better rest ooo

Better rest ooo

Oluwa na him dey bless ooo

Oluwa na him dey bless ooo


Outro

Aye le ooo

Before you do me bad

Ro ti iyalode

Ro ti iyalode oo

Aye le ooo

Life was so tough

Life show me shege

Life show me shege ooo

Any which way na way

Ehnn

Kori sha ti bamise ooo

Ehnn

Mi oo Reni gbara le ooo

Ehnnn

Baba iwo moju le ooo

Ehnn

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status