Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Baba God I'm a loner

From Nigeria

Iwo ni mosaba o

Even though you know I'm a sinner

Every night with alima

Never let me suffer o


Shebi you dey see enemy

Wey surround me

But I no get the energy to fight o

Shebi you dey see enemy

Wey surround me

But na only you wey I get wey go fight o


Anoti anoti elele

Enemies dem show me shege

I still dey on my 10 toes kampe

Anoti anoti elele

If you like stop me for tollgate

Owo alaru mi ape


Me no mind dem haters

Baba God na my fighter

Tell them to surrender

Me no mind dem haters

Baba God na my fighter

Tell them to surrender


Ama five star general

Don't touch my shoulder

Na God be my father

Ahn ahn ahn

Five star general

Don't touch my shoulder

Na God be my father

Ahn ahn ahn


Baba God I'm a loner

From Nigeria

Iwo ni mosaba o

Even though you know I'm a sinner

Every night with alima

Never let me suffer o


Shebi you dey see enemy

Wey surround me

But I no get the energy to fight o

Shebi you dey see enemy

Wey surround me

But na only you wey I get wey go fight o


Anoti anoti elele

Enemies dem show me shege

I still dey on my 10 toes kampe

Anoti anoti elele

If you like stop me for tollgate

Owo alaru mi ape


Me no mind dem haters

Baba God na my fighter

Tell them to surrender

Me no mind dem haters

Baba God na my fighter

Tell them to surrender

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status