Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Super Eagles show dem waka

Na only una fit help our matter

Any defence wey una enter

Touch am,na so the goals go dey enter

Ta ta ta ta ta ta na so e go dey enter

Ta ta ta ta ta ta,na so e go dey enter


Nwabali said nye mu the ball

Uzoho say na tall I tall

Ola Aina? Skillful rightback But e clear say he shorts Nor fit tight am

Awazie and Bruno twins Like this based on Boavista dem guide our back

Bright Osayi,tested from Turkey if na experience Omeruo chicken born Turkey

Clear road for the captain Troost Ekong wey dey Cook Penalty like edika ikong

If Calvin bassey jam you you go feel am,no wonder he be star for Fulham

Ajayi?solid like amala

You wan pass Zaidu? Shege waka

Winifred Ndidi,nobody fit pass

Raphael onyedika na strong Belgium part

Aribo bald head,na experience cause am

Frank onyeka,midfield enforcer

Iwobi,midfield general,if e wan play na to toy with Onana

Ahmed Musa,alhamdulilah

Because we get you Subhanallah

Sadiq Umar? You wan play corner? Just like haba expect the header

Moses Simon?Enter okada

Samuel chukwueze?Enter Okada

Lookman dey here;dey there until match finish him own na we die here

Onuachu?You wan go mark tower?look right side you no see Tella?Your defence never chi chum chin,who goes there? Say Terem Moffi

Senior man everyday young o,if he score,he fit run leave stadium o,every finals dey get one victor but right now,we get two Victor's

Osimhen;Boniface

Osimhen;Boniface

Every finals dey get one victor but right now we get two Victors

Osimhen;Boniface

Osimhen;Boniface

Super Eagles show dem waka,na only una fit help our matter,any defence wey una enter,touch am na so the goals go dey enter

Ta ta ta ta ta ta

Na so e go dey enter

Ta ta ta ta ta ta

Na so e go dey enter

Na so e go dey enter

Ta ta ta ta ta ta

Na so e go dey enter

Ta ta ta ta ta ta

Na so e go dey enter

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status