Money Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
Money - Revelation
...
Husler no dey gboluday oh
Grinding all day no be just today oh
Everyday I dey chase the money I pray for grace and I pray for blessing.(pray for blessing)
I know say I go leave the trenches anyhow e be I go make the money.(make the money)
All this guys wey husle baba bless them make them bubble ey
(Chorus)
Revelation ti de de de oh
Kin kawo kowo Sha ti pe pe pe oh
I no come here to play play play
Insufficient funds make you stay far away
Mo fe kanju jeje laye Revelation boy
I no won dey beggy for money
I no won hear audio money
na why me dey coolu my temper
edumare send me my helper
make you wire the aza.
Account balance lo n je ko ma buga
owo won ti de won wa n gara
won ni emi ti mo ma n yawo lowo Lapo, won le gbemi o
Olamide Badoo na oga
ibi to ba wo won ma n se baba
o mu Koko bi table water
eso fun padi yin ko ma sare wo oja.
I don't wanna fall in love
mo ri blessing mo wa fall in love
iyawo mi ni blessing
Everyday she dey shower me blessing, my babe
Won ti rope ma jabo.
As omo ogbon emi ti mo kogbon
Everybody dey collect baba dakun me sef won dey collect
Kosowo lati ra data sori phone mo sumo won they no gree make I connect.
Eyan mohbad
where you stop na there I go continue (Imole)
Akogun ti lo bayi emi lokan ni sin ki ma se bayi
Won ma pe mi si show, play for Tokyo you go hear for radio.
(Chorus)
Revelation ti de de de oh
Kin kawo kowo Sha ti pe pe pe
I no come here to play play oh
Insufficient funds make you stay far away
Revelation ti de de de oh
Kin kawo kowo Sha ti pe pe
I no come here to play play
Insufficient funds make you stay far away oh
pe pe pe
Kowo Sha ti pe pe pe
Revelation boy