Hennessy Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
hennessy
verse 1
as we dey make money ohh
five bottles of henny ohh
we still smoke on a low
as the thing dey bonlanle ma pa ri wo
we still dey pray make we blow
but people no want make e show
steady steady make we go
another one wey we go drink con dey show
pre chorus:
scatter body (bumbelewa)
inside corny (bumbelewa)
tramadol e (bumbelewa)
if you no get money you go drink water
scatter body (bumbelewa)
inside corny (bumbelewa)
tramadol e (bumbelewa)
if you no get money you go drink water
chorus:
gimme the energy, the remedy oh
the melody oh
gimme the hennessy ohh
gimme the energy ohh
all of my enemy oh
dem wan try me ohh
dem wan find me ohh
gimme the energy ohh
gimme the hennessy oh ahn ahn
verse 2:
say one touch, you mental
you fear not, akwaba
e no soft, if you take am
so don't rush, or you go break am
as e dey ginger body
e con be like say we dey inside corny
the tin dey flow like e be fire body
no try take am if you no get the money oh
and if it's this melody
you take am like say you no fear anybody
one shayo you take all my money from me
you do like say na joke but e no funny ohh
pre chorus:
scatter body (bumbelewa)
inside corny (bumbelewa)
tramadol e (bumbelewa)
if you no get money you go drink water
scatter body (bumbelewa)
inside corny (bumbelewa)
tramadol e (bumbelewa)
if you no get money you go drink water
chorus;
gimme the energy, the remedy oh
the melody oh
gimme the hennessy ohh
gimme the energy ohh
all of my enemy oh
dem wan try me ohh
dem wan find me ohh
gimme the energy ohh
gimme the hennessy oh ahn ahn