Fighting Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
It's BB
Them go hear for BENIN
Them go hear am for WARRI sef
I get a lot of niggas in the hood wey dey feel me
I get a lot of niggas in the hood wey wan follow me dey
I get a lot of niggas in the hood wey dey need me
I get a lot of niggas in the hood wey dey tell me say
You be man, you be soldier, never give up
Me sef I promise say I no go fuck up
Keep the fight, keep the fighting EH
Keep the fight, keep the fighting EH
Keep the fight, keep the fighting EH
Stack the money plenty
Play fulltime like Messi
Buy her the givenchy
Give her all the fendi
Make she no go bench me EH
Make she no go bench me EH
Make she no go bench me EH
Fly her down to Paris
Smokin' the cannabis
Sativa indica
Inside my knicker
Make she no go bench me EH.
Fly her down to Paris
Smokin' the cannabis
Sativa indica
Inside my knicker
Make she no go bench me EH.
I get a lot of niggas in the hood wey dey feel me
I get a lot of niggas in the hood wey wan follow me dey
I get a lot of niggas in the hood wey dey need me
I get a lot of niggas in the hood wey dey tell me say
You be man, you be soldier, never give up
Me sef I promise say I no go fuck up
Keep the fight, keep the fighting EH
Keep the fight, keep the fighting EH
Keep the fight, keep the fighting EH
I want to drive the latest oh
Smoke cana for CN oh
Knack kele for V12 oh
Smoke igbo forget stress oh