Slow-Down Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Time Dey go time dey go time dey go
Want to blow want blow want to blow oo
Banuso ma se ba eniyan so
Pray for grace tete speak to your God
Keep on The Grind make you no go Dey dull
Trust on yourself ko ma si eniyan mo
Omo kosere lamba ti mo drop ko kere
OmO teba gbo ema mu ere
Awa ti jelo ko lo bere
Wonfe mo idi abajo but ko yewan bi mo se lo I Dey live long
Wonfe mo ibi ti ma bayo
always working tell dem say me I still get baba God
Mio ran anybody mo fe ma gbowo lo steady steady
Jaiye lo money plenty
Just wanna ride in a new Ferrari
Na everybody wey get him time me I know say I go shine
You can see the pains in my eyes you go know say I Dey try
Only money Dey my mind dem know say me I no like to fight
We no cum Dey sleep all night sebi na Bentley we want to buy
Go Down Slow Down
Codein Dey make me Dey slow now
Go Down Slow Down
Dem say I like to Dey shayo now
Go Down Slow Down
Check the paro me Dey control now
Go Down Slow Down
Awon temi wanti fa gbo pa
Igba o lo bi orere
Aje ton so agba di omode
Wonma dami mo ti owo mi ba de
You know all hustler na him get him payday
Reason why I Dey believe in myself
Patiently waiting No skeleton for my shelf
I want all the money me no dull myself
Do it all alone when they no want to help ooo
Wonfe mo idi abajo but ko yewan bi mo se lo I Dey live long
Wonfe mo ibi ti ma bayo
always working tell dem say me I still get baba God
Mio ran anybody
mo fe ma gbowo lo steady steady