Blessings Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeah
We been dey tell them but never want believe
We dey this hustle but this people no dey see
We no want tussle all we want is to achieve
Normally everywhere go be trouble if we no make this money
I gat to hustle for the sake of my mommy
For my family and friends wey dey wish the best for me
Brotherly, make a tell say the street no be childs and the hustle isn't funny
That be why any Likkle chance you get no dey fuck try dey use them for the money
That be why I dey pray for blessings
I dey pray blessings
I dey pray blessings
For me and for my gees
That be why I dey pray for blessings
I dey pray blessings
I dey pray blessings
So we all go succeed
Many things wey my eyes don see
If e no be God wey dey cover me
Enemies dem talk say dem no go gree
Evil man now wanna kill my energy
Music is my life and I do music
And I know my style e be so unique
Mountain Everest I go reach the peak
To my people wey dey test dem go see magic
And as dem talk say dem no go gree
Me self me I no go gree
And as I dey mount my waka
With my kala, make nobody try stop me
And as dem dey form say dem too sabi
Charley me, me I too sabi
And as I dey mount my waka
With my kala, make nobody try stop
That be why I dey pray for blessings
I dey pray blessings
I dey pray blessings
For me and for my gees
That be why I dey pray for blessings
I dey pray blessings
I dey pray blessings
So we all go succeed