Go Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Call me Lello NBV
Who's on the beat na my brother you know
Fatima too dey make me dey worry
she no dey compute
Monica call me make we go party
I ginger comot
Na my peace of mind I dey find
I no wan konjor
Tinbalo romo to mase
Ibadi wey go give me kpomo
Olohun
Abena enter party
Gbedu dey enter body
Motilo Kan to Soji
Heard them ma looking for me
Abena enter party
Gbedu enter body
Motilo Kan to Soji
Heard them ma looking for me
Don't let me go
Don't let me go
Don't let me go
Baby don't let me go
I won't let you go
Won't let you go
Won't let you go
I will no let you go
She say
Nakupenda
With her credentials
She bad Abeg
Say
Nakupenda
Put am for center
She Dey collect
Baby baby Jamalo
We making movie all night long
The money full ground
As her body full gown
Baby baby Jamalo
My money shoma bami na
My money full ground
As your body full gown
Abena enter party
Gbedu dey enter body
Motilo Kan to Soji
Heard them ma looking for me
Abena enter party
Gbedu enter body
Motilo Kan to Soji
Heard them ma looking for me
Don't let me go
Don't let me go
Don't let me go
Baby don't let me go
I won't let you go
Won't let you go
Won't let you go
I will no let you go
Don't let me go
Don't let me go
Don't let me go
Baby don't let me go
I won't let you go
Won't let you go
Won't let you go
I will no let you go