GLOBAL Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mmm Mmmm Mmmm
Killy Killy
Vibes on Kilimanjaro
Been on the road getting money
Can't even kill my vibe if you want to
Me no dey send bad energy
Far away, far away me no want you
Too many things wey my eyes don see
But I no dey gree I get control
Now my music don travel overseas
From Canada to Ikotun
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
Baba God I thank you for my life
I'm living on answered prayers
(Answered prayers)
Back then I never realized
The blessings come in many many layer (many many layer)
Even when they try improvise
Jah na the final sayer (final sayer)
Diamonds on me looking so nice
Mama I'm swimming in paper
And she already know
Anything I get na her own
Mama carry go (mama carry go)
E kà na Biko oh oh
See we no go lack again
Anything you want
E go fall for days
Steady dem dey call my name
Everywhere Dey burst
E dey pour like rain
Been on the road getting money
Can't even kill my vibe if you want to
Me no dey send bad energy
Far away, far away me no want you
Too many things wey my eyes don see
But I no dey gree I get control
Now my music don travel overseas
From Canada to Ikotun
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
The boy di Global yeah
A di m Global yeah
Vibes on Killimanjaroo
Mmm Mmmm