Aye Mi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Aye Mi - Boy slick
...
my shawty she got the
Beauty of a goddess this your
Ways!! na the baddest this your love!!
Na the finest and nobody fit compare
Girl you’re in to me!!
but am deep In you, Hm
girl this love is draining
Iwo ni temi noba one, so
Pre chorus
When you no dey I don’t feel so
Good!!! as e be now I the shiver ah
e the be like sey na fever ah
Make i no go enter fire!!! (X2 )
Chorus
Make you no go loose body!! gum
My side make i dey your side!!
Swear down we go dey Alright igbesi aye mi Majekin sokun (X2)
Verse
In case you don’t know oo
Sunmo mi make i yarn you about
Eve ehen na the love of my life her life na
My life anybody wey try no go leave
alive swear down I go pull my trigger
Cause this love e dey ginger ah
about you girl am Eager ah i swear
to you am loyal ah