Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Inspirational Emabio

Oh oh oh oh

my way, edumare bless my way

Baba God bless my way

Make everything set I pay, I pray ee

Laye, me too won make am laye ee

Me too won make am laye ee

I been working hard and pray, and pray ee


Holy father I need owo, I for do many things

But money dey do ojoro

Oni kin mafoya, ki mase sojojo

Say I go make am for life I be omo ologo

Holy father I need owo, I for do many things

But money dey do ojoro

Oni kin mafoya, ki mase sojojo

Say I go make am for life I be omo ologo


Why money dey do ojoro

some people go get while some go borrow..hmm

No be say I no sabi babalawo

But I won make am legit I no won do ogun owo

Ayele, like play play dem go spoil your blues with their regae

Pray pray, so I pray pray

now waiting for the pay day

Owo ape kanuko ya Silemi make i Cary go

Me I want plenty money

Anywhere I go make everybody momi

Owo ape kanuko ya Silemi make i Cary go

Me I want plenty plenty money

I go down on my knees mama pray for me


My way, edumare bless my way

Baba GoD bless my way

Make everything set I pay, I pray ee

Laye, me too won make am laye

Me too won make am laye

I've been working hard and pray, and pray ee

Holy father I need owo

I for do many things But money dey do ojoro

Oni kin mafoya, ki mase sojojo

Say I go make am for life I be omo ologo

Holy father I need owo

I for do many things But money dey do ojoro

Oni kin mafoya, ki mase sojojo

Say I go make am for life I be omo ologo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status