![Try 4 U](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/04/a1d1787c42e747d586b0d740098627c1_464_464.jpg)
Try 4 U Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
You gaslighted me
You're a fucking villan-
Oh you wanna present yourself as victim
Because it's a good legal strategy, fine
But you and i both know you choose this life
You wanted it untill you didn't-
As i dey reason your matter
E dey make me feel lonely oh (lonely oh)
The matter make me con dey
Catch e cold (catchy cold)
Baby why you con dey do me like so
Shebi i dey try 4 u
Everything i buy for you
Baby girl why you wan leave me
Shebi i dey try 4 u
I dey try 4 u
Why you wan leave me
Tell me why you wan leave me oh nuh nuh
Baby girl shey i dey try 4 u
Shey i dey try 4 u
Why you wan leave me
Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh
Kpor kpor
Who's always knocking at the door door door
Dem say na police
Oboy make you open the door
Say the smoke on canabis
Dey through everywhere
E dey burst everywhere
And the music so loud
Oh my guy wetin happen na
I don chop breakfast
She don break my heart oh
Omo lor lor (omo lo-lo-lo-lo)
Shebi i dey try 4 u (omo i dey try)
I dey try 4 u (baby i dey try)
Why you wan leave me
Tell me why you wan leave me oh nuh nuh
Baby girl shey i dey try 4 u (omo i dey try)
Shey i dey try 4 u (omotena i dey try)
Why you wan leave me
Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh
For better for worse na we talk
I know
Good and for bad na we talk
I know
Baby i believe
But now you wan leave
For good and for bad na we talk
I know
Things that i do for you girl
I know
Baby i believe
(But now you leave)
Shebi i dey try 4 u (omo i dey try)
I dey try 4 u (baby i dey try)
Why you wan leave me
Tell me why you wan leave me oh nuh nuh
Baby girl shey i dey try 4 u (omo i dey try)
Shey i dey try 4 u (omotena i dey try)
Why you wan leave me
Baby tell me now why you wan leave me oh nuh nuh
Don't worry, i can't be bothered!
You're not worth the trouble it would take to hit you!
You're not worth the powder it would take to blow you up
You are an empty, empty, hollow shell of a woman