Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Told my guy, masun lemi kota masunlemi

Oga, masunlemi

Na why I dey grind, kin ma sun lebi

Kemi mashe ribi

So far, na who get money dey do big man

And this life, I no wan come suffer

Mo jarami, mode wabigba lo oh


Anything I do, omo must be done oh

You know na money be the talk oh

Plus I no dey dey involved

If you know say matter no dey sure

You carry my matter for head like cylinder

Cause na me wey dey burst your area

Koto shele kin pe sunepa

And anytime I come, them must give me chance


Told my guy, masun lemi kota masunlemi

Oga, masunlemi

Na why I dey grind, kin ma sun lebi

Kemi mashe ribi

So far, na who get money dey do big man

And this life, I no wan come suffer

Mo jarami, mode wabigba lo oh


As you dey reason today, make you reason tomorrow oh

Sabi who you go follow oh

Eje Jesu ni mo ba to oh (eje Jesu ni mo ba to jor)

Na why you see me dey dance dey mu jojo

Ko si ewu lonur kodesi popo

Oh no, don't act like you don't know

(Don't act like you don't know)


Wani mo kere, ani mio kere

I'm on silence, waiting for pay day

And I dey pray make bad things no come my way (my way)

In sha Allah, I pray I pray eh eh

Omo olorun mi marale eh eh

Cana ma gbemi trabaye eh eh

Mr money trabaye eh eh

Gbemi trabaye eh eh


Told my guy, masun lemi kota masunlemi

Oga, masunlemi

Na why I dey grind, kin ma sun lebi

Kemi mashe ribi

So far, na who get money dey do big man

And this life, I no wan come suffer

Mo jarami, mode wabigba lo oh


Told my guy, masun lemi kota masunlemi

Oga, masunlemi

Na why I dey grind, kin ma sun lebi

Kemi mashe ribi

So far, na who get money dey do big man

And this life, I no wan come suffer

Mo jarami, mode wabigba lo oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status