![Demon in Disguise (freestyle)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/9d3366e1ba4c430cb1c17e614dec22d2_464_464.jpg)
Demon in Disguise (freestyle) Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
First verse:
Sometimes I bleed
Sometimes I cry
Sometimes I even try to memorize
I no dey quit
Still on my grind
I raise my head up and I pray to jah
I no dey over do things like you
I no dey vex too much like you
Go check my revenue
darling
You go know how much I fit do
Switch verse:x2
But Why you go dey nu nu
Why you con dey do like pesin wey no sabi me before
(Lagos boy boy boy)
Why you go dey nu nu
Why you con dey do like pesin wey no sabi me before
(Lagos boy boy boy)
Chorus
I said I’m coming like a comet tonight
A demon in disguise
I know my music go dey make you dey feel alright
I said I’m coming like a comet tonight
A demon in disguise
I know my music go dey make you dey feel one kind
Switching verse:
But why you go dey nu nu
Why you con dey do like pesin wey no sabi me before
I no dey over do
I no dey fear
Check my resume
I am the best one
Lyrics going through like the ocean
My nigga wise up
Chorus
I said I’m coming like a comet tonight
A demon in disguise
I know my music go dey make you dey feel alright
I said I’m coming like a comet tonight
A demon in disguise
I know my music go dey make you dey feel one kind