![Kojo (Owo Ni Koko) ft. Olamighty](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/b05736816d174154b05063cc6d55fd98_464_464.jpg)
Kojo (Owo Ni Koko) ft. Olamighty Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
Ahhh, tell
E...yeh Doddykiller me I dey here so o,
joro joro joro
Una go feel am,
una go hear wheinnnn, wheinnnn
Plenty matter full my head me I
No fit explain, upon all the traps may dem set For road me I still dey escape.
Cha cha cha
Spiritual, physical na all me I dey face eh.
but One God me I dey serve na in dey do am for me eh yeah.
Say Wayback right then am suffering, things changing now Less bothering
better things ahead no galloping yeah yeah, yeah eyeh (2ce)
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe
Owo ni koko.
Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)
One time, back in the days
When I gat nothing to show
Mama dey vex
Sometimes I dey parra
Only money you know say me I dey chase
Unripe pawpaw ri pawpaw
But now I dey totori won
So many girls wey wan follow me go
Chieee! Wey wan Kolonbico
Okere
Okere
Okere
If na money matter I swear okere
Jambele Jambele Jambele totori mi one time
I swear okere
I swear okere
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe
Owo ni koko.
Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)
Tell me something that me real like, cashout start from morning till night, more whiskey I just need to high yeah yeah
Yeh yeh( 2ce)
Killer!!!
Moni ko bere kojo, bere kojo eh, shotigbo pe
Owo ni koko.
Bere kojo, bere kojo eh eh, say mo ma na e lowo ail ( 2ce)