Superstar ft. KennyBlaze Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah-yeah
Bah-bah, bah-bah
Maywea', yeah-yeah (KennyBlaze wanbi)
Since I was a child (hope say you didn't lie)
Superstar, lifestyle (I'm living life for real), say Every day in the studio never stop say we go on Make mad jam and we think na him go blow us Even with broadcasts and many promotions
We still get broken 'cause say Baddo never sign us
Buh we got used to it
Knowing God's time is the best, so we don't sleep on it
Nobody play with me
Emi idan gan gan from day one, ye, are you feeling me?
Since I was a child
I've been working to be a superstar
Talk of the world, step on stage and everybody going wild
Since a child
Say me I've been working to be a superstar
Fly around the world, PJ lifestyle, emi ati awon temi jaye oloba (aii, see)
Started with a pen instrumental pelu jotter
Faced a lot of pains, I for talk am buh ko matter
Kpe ori mi ni ibi eleda dakun ma gba
Ewo ni pattern, o de gbo adura ti daddy man gba
Freestyle ninu studio na my gospel I dey minister
I never blow but for my hood me I be minister
Wait on god's time I no get charm abi voodoo
"Cause na only you I get, mi o toju bole eron nuru, ah
2018 I almost gave up on the hustle ioor
But I keep pushing mo foriti mo de torunbo
Abi you no notice for your hood them don dey hear the boy
Ogun idiwo idenor, Oluwa dakun kolu won
Now it's my time in addy e be like Mayweather
Music na my girl so I fuck up if I no wed am
Superstar lifestyle awon haters fe ya photo
Undefeated, gbomo meta sinu condo
Since I was a child
I've been working to be a superstar
Talk of the world, step on stage and everybody going wild
Since I was a child
Say I've been working to be a superstar
Fly around the world, PJ lifestyle, emi ati awon temi jaye oloba
(Kitonee)