Formula Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Show me were money dey
Abeg don’t verse my own delay
I want spend that money some
Abeg I want dey flex
In this life we dey
If you no get that money,
dem rate you less oo
Show me money billion dollars
throw am for my bed
Oo oohw
Kuami YunG!
Hwe
Ma me hue ama megyedzi
abrabo e no be easy
Hwe me hu always dirty
Adey fight for my family
But ma ye a ye a ye a,
ye aa down adey fall
Come on as adey small
me ma gye ndzi
se abrabo yi no be easy
Na afei ma me ehu be
hwe me nim ase me ndzidzi
Onyame ee come favor your boy
ayesa man go fall
see, come on show me the formula
As adey fight like a John Cena
Just to survive see my body down,
body down man weak
see, come on show me the formula
As adey fight like a John Cena
Just to survive see my body down,
body down man weak
So, Show me were money dey
Abeg don’t verse my own delay
I want spend that money some
Abeg I want dey flex
In this life we dey
If you no get that money,
dem rate you less oo
Show me money billion dollars
throw am for my bed
Nti me yame ee
see help me make I win lotto
and make I buy moto
dear God make I blow,
that be my prayer
you for hear me soo Oyame ee
me yame ee see
help me make I win lotto
and make I buy moto
dear Lord make I blow,
that be my prayer
you for hear me soo
See father never told me how he surfered
bro before you will get the dough you need to fight my brother
Hoow ho hoo
Stress no go kill man oo never oo
Eei I know to get the money is not easy,
Man no go tire oo, see man no go tire oo
Come on show me the formula
As adey fight like a John Cena
Just to survive see my body down,
body down man weak
see, come on show me the formula
As adey fight like a John Cena
Just to survive see my body down,
body down man weak
So, Show me were money dey
Abeg don’t verse my own delay
I want spend that money some
Abeg I want dey flex
In this life we dey
If you no get that money,
dem rate you less oo
Show me money billion dollars
throw am for my bed
Enemies try father burn them
Make I see them shy
Like them condemned
Make I get the money
Make I confirm
Make I count the money on them
Come on see, see my body now
Lying down like a coffin now
I nearly die when I’m on the road,
On the road for kwacha
Come on see, see my body now
Lying down like a coffin now
I nearly die when I’m on the road,
On the road for kwacha