![RAPZONE (season1) ft. Abiezy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/b5fbf7974e9f4067ae2d83ff43b68639_464_464.jpg)
RAPZONE (season1) ft. Abiezy Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Ahh bro! Howfar na
I Dey oo guy
Omo guy how the hustle be Na?
Everywhere machala
Guy ThankGod say you come sef guy e get Wetin make me Dey reason oo
Aah Wetin Dey sup,
Sit down Na make we talk
Wetin dey sup
nwanne onwelu many things mua nona eche
M si Ka m juo mana amalom uche chineke
If I begin Dey yan no cry so my story ka iga ege
Brother Na onwelodi onye nwulu oo echezina ife ina eche
Spiky,how en Dey be kee ife ina Eche Nwanne M
Aswear you dey try,your flows di tight believe you go reach up there
If rap Na ball I Dey midfield for you i go stand like Kante
Okee echiche Dey cause high BP your vibe go later be anthem
Kwukenu eziokwu nwanne true to God
Abia Na music imakwa spiky ewelu m all it got
Obuna enwe king of rap imana mua now bunu the lord
So why be say nobody sef Com Dey feel de boy
Nor see the boy?
We go blow we go blow now okwa ya bunu our daily topic
If I send my music link for WhatsApp nobody sef go tap it
Instead fa shorn oo m some of them asi m stop it
Mana enwelu m okwukwe Na one day oluwa himself go run it
I’m gonna tell you to stay with God
Keep on hustling one day e go drop
Gimme sk make I just Dey bro e don teh mpa ka anyi yienu lui Vuitton
G. O. D,God over disgrace
We Dey hustle and pray make e sure one day
Dey your Dey make I Dey my lane just believe Na only time e go take
Someone should help me now nekwa talent Chukwu kelu Na e waste
If I ask for help many of them asi Na m noo in a haste
I write my songs my lines myself adi m eme copy nor paste
Yelum aka okwa obele kilometer folu Ka m win the race
Steady grinding
Keep on vibing ka nna agwa gi Oo spiky
I can’t be vibing and also dancing talent differs my gee
Believe e go drop
My gee we go ball
You see say me and you dey roll Na the love
If e no be God e for no sub
Back then me no see money for sub (imakwa)_
Wonder why some people get but can’t render help
The rich one’s gets richer while the poorer beg
Maybe if them show love we all gonna beg
So we gonna live it to God to judge
Ooooooh! We gonna live it to God to judge
Ooh! Oh!! Eeh!!!
Wonder why some people get but can’t render help
The rich ones gets richer while the poorer beg
Maybe if them show love we all gonna beg
So we gonna live it to God to judge
Oooooh! Ooh oh!
We gonna live it to God to judge
Ooooh! Oooh uuh!
_ICON MIX