![Determination](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/be2f6347f42249c4afd91f827ac240ac_464_464.jpg)
Determination Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
(dmrddrmrdrm)
hope no dey only if I no hustle again seh
if I dey hustle I geh hope wey dey sepe
I won't get tired kemi na kemina kinle tegbe
see I no go quit gbogbo boba shey maje
All those staffing struggling poverty persecutions go turn story
Surely One night big bag cash out very soon follow the story
Mako biggest mansion toni sweaming pool and get the story
Cuz man don’t face a lot countless night and days to narrate the story
I no dey joke I no sleep at night
sunmonbilai olohun walahi
tinba pade popsi mi online
something go happen make I no lie
cuz determination mi ye
ero okanmile
I no go still I no go kill
moma gbowo dede
Facing persecution believe and hope all to be somebody
Waking no sleep all night even I jonse to make mi mummy proud
I dey suffer staffing catching cruise woh omo ireti ni
Tho still mi suffering but I believe me I can never doubt me
e go be one day my determination was so hard o
I go catch it 4 real all those fake cruise dat I don catch o
standby light go shine even NEPA no gree shine light o
One day go be one day I go geh billi in my balace o
I believe e go be
I go Getty money
see araye mamon mi
in case you no know mofe kemon ni
big thing in the town
rocking up every time
is not a crime to dey shine
no one can stop me when it my time
e go be and I know that
on a motion scoda
kill them like a soda
battling everywhere with gun like a soldier
see who dey who dey dey
every hustler na them heh pay day
one day go be my pay day
all the bad belle magbewon shepe